• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Drizz - Reason

    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    На этой странице находится текст песни Drizz - Reason, а также перевод песни и видео или клип.
    Oyoyoyoyoyo oyo!!
    Space 9

    Man want peace and joy
    It's so cold outside
    many days have gone
    Me I no wan die for fun
    Kaye màse ridi me
    So I gats to work (and I pray to God)

    Cos e don tey wey dem see me
    E go soon set for their TV
    As e dey be o ni reason!!

    Na why I dey work all-day
    Maybe I fit chop update
    Wey go turn me to person
    So I go be somebody

    Na why I dey work all-day
    Maybe I fit chop update
    Wey go turn me to person
    So I go be somebody

    Just one man wey go change my life
    Just one song wey go gimme joy
    Just one fund wey make me large
    Wey go make me happy eeh!

    Cos e don tey wey dem see me
    E go soon set for their TV
    As e dey be o ni reason

    Cos e don tey wey dem see me
    E go soon set for their TV
    As e dey be o ni reason


    Na why I dey work all-day
    Maybe I fit chop update
    Wey go turn me to person
    So I go be somebody


    Na why I dey work all-day
    Maybe I fit chop update
    Wey go turn me to person
    So I go be somebody

    Ойооооооооо!!
    Пространство 9

    Человек хочет мира и радости
    На улице так холодно
    прошло много дней
    Я не хочу умирать ради развлечения
    Кей меня отвезет
    Итак, я иду на работу (и молюсь Богу)

    Потому что они не видят меня.
    Скоро пойду, поставлю на их телевизор
    По какой причине!

    Нет, почему я работаю весь день
    Возможно, мне подойдет чоп-обновление
    Эй, пойди, преврати меня в человека
    Так что я собираюсь быть кем-то

    Нет, почему я работаю весь день
    Возможно, мне подойдет чоп-обновление
    Эй, пойди, преврати меня в человека
    Так что я собираюсь быть кем-то

    Всего лишь один человек, который изменит мою жизнь
    Всего одна песня, иди, подари мне радость
    Всего один фонд, который сделает меня большим
    Эй, сделай меня счастливым, а!

    Потому что они не видят меня.
    Скоро пойду, поставлю на их телевизор
    По какой причине

    Потому что они не видят меня.
    Скоро пойду, поставлю на их телевизор
    По какой причине


    Нет, почему я работаю весь день
    Возможно, мне подойдет чоп-обновление
    Эй, пойди, преврати меня в человека
    Так что я собираюсь быть кем-то


    Нет, почему я работаю весь день
    Возможно, мне подойдет чоп-обновление
    Эй, пойди, преврати меня в человека
    Так что я собираюсь быть кем-то

    Опрос: Верный ли текст песни?
    Да Нет