• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни K-damzzy feat. Dj Samkay - For Mama

    Просмотров: 2
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    На этой странице находится текст песни K-damzzy feat. Dj Samkay - For Mama, а также перевод песни и видео или клип.
    Intro

    Pay me my money o maye o
    Make I spend it on Mummy ko kan aye o

    For mama keep on working
    For mama keep on trying
    For mama no relenting
    Make I small pikin no come here dey oppress me

    They no Dey tell person
    Soon dem go learn their lesson
    No look down on anybody
    No be crime if you double your hustle

    Kin ko gba wire kan
    Kin kpa lapi le fun osukan
    What I want on my neck
    Is diamond
    The boy don tush won le da mo
    Make my money long like marathon
    All I want is big big transactions
    Make they be like
    Small boy big doings
    Ojo boy he's still winning

    When I give them Gbedu wey blow their mind
    We outside , no be everybody man go credit
    Man be lowkey debit

    BTC SGB ,APT , MLTRY STILL DATING
    It's not easy ,Don't bill me , I'm not stingy
    Trust no one dem nigga still faking

    12 12 34
    Working like iam a King Kong
    Something don sup
    The money must drop
    Man gats hustle harder
    Because mummy must chop

    They no Dey tell person
    Soon dem go learn their lesson
    No look down on anybody
    No be crime if you double your hustle

    Kin ko gba wire kan
    Kin kpa lapi le fun osukan
    What I want on my neck
    Is diamond
    The boy don tush won le da mo
    Make my money long like marathon
    All I want is big big transactions
    Make they be like
    Small boy big doings
    Ojo boy he's still winning

    For mama I keep on working
    For mama I keep on trying
    For mama no relenting
    Make I small pikin no come here dey oppress me

    Pay me my money o maye o
    Make I spend it on Mummy ko kan aye

    вступление

    Заплати мне мои деньги о Мю.
    Заставляю меня тратить это на маму ко кан -ай

    Для мамы продолжайте работать
    Для мамы продолжай пытаться
    Для мамы нет смягчения
    Сделай я маленький пикин, не приходи сюда, Дей угнетает меня

    Они не скажу человеку
    Вскоре демо иди усваите свой урок
    Ни на кого не смотри свысока
    Нет преступления, если ты удваешься

    Kin Ko GBA Wire Kan
    Kin kpa lapi le Fun Osukan
    Что я хочу на шее
    Алмаз
    Мальчик Дон Туш выиграл Ле да Мо
    Заработайте мои деньги долго, как марафон
    Все, что я хочу, это большие большие транзакции
    Сделать они
    Маленький мальчик большие дела
    Оджо, мальчик, он все еще выигрывает

    Когда я даю им, гбеда
    Мы снаружи, не будь всем, кто уходит кредит
    Человек быть с низким дебетом

    BTC SGB, APT, Mltry все еще знакомства
    Это нелегко, не счет мне, я не скуп
    Поверь никому, не подделяется демони

    12 12 34
    Работаю как я, король Конг
    Что -то Дон Суп
    Деньги должны упасть
    Человек Gats Mustle сильнее
    Потому что мама должна нарезать

    Они не скажу человеку
    Вскоре демо иди усваите свой урок
    Ни на кого не смотри свысока
    Нет преступления, если ты удваешься

    Kin Ko GBA Wire Kan
    Kin kpa lapi le Fun Osukan
    Что я хочу на шее
    Алмаз
    Мальчик Дон Туш выиграл Ле да Мо
    Заработайте мои деньги долго, как марафон
    Все, что я хочу, это большие большие транзакции
    Сделать они
    Маленький мальчик большие дела
    Оджо, мальчик, он все еще выигрывает

    Для мамы я продолжаю работать
    Для мамы я продолжаю пытаться
    Для мамы нет смягчения
    Сделай я маленький пикин, не приходи сюда, Дей угнетает меня

    Заплати мне мои деньги о Мю.
    Заставляю я потратить это на Mummy Ko Kan Aye

    Опрос: Верный ли текст песни?
    Да Нет