Текст песни Abbey Boii feat. Ajibola jea EL - God Abeg

Просмотров: 6 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Abbey Boii feat. Ajibola jea EL - God Abeg, а также перевод песни и видео или клип.

Abbey boii yea yea hea
Yowa bawa oo Ajibola jea el
Baba mi olowo lowo
As omo ogbon mo ja mo gba Ona eko
Mama mi olowo lowo
Mo shishe dede ki owo mi dele to
So I dey do everything that I need to dey do to live good life
God abeg oo
Kori bami shey kin Jaye kinde pe like akube
God abeg ooo
And man dey work everyday to see food to dey put for the table
God abeg oo
They say money na vanity but I want to get till eternity
God abeg oo
This my life Ajey ko bad tinba lowo lowo
God abeg oo
Cus I dey do my work and pray tori kinle lowo lowo
God abeg oo
And I don see many things many mè otipe moti sanle
God abeg oo
Do my things my way owo lomo oba nle
God abeg oo
Lati January de December have been hustling and I no retire
And I dey pray everyday I dey hustle everyday baba god I don dey tire
Buh as e dey go Ajey oti fema sumi
All my guys gbogbo won ti yera funmi
Many many things melo mofe so
Tagan nimoni nibo mofe lo
And I dey pray to God abeg oo
I no fit do it myself oo
Tho have been doing my best ooo
Buh I no fit kill my self ooo
Bless me with money wey them think say I get
Moma more if you give me I swear
Tun aiye mi she dakun koto baje
Kori gbemi de ibi ire ki emi no lepashey
Everyday I dey work and pray I no know time wey I go blow
And I’ve been doing many things wey dey kill my body oo
Make I no go astray everyday winning is my goal
Even tho I dey so down I no go stop this till I blow
God ebe ni mobe dasi oro aye mi fal..
Loju awon otami Come to my rescue gbemi ga
Cuz Everyday ni omoba mi fijade
Ki maa fi oshi juwe le
Steady on my ground
Owo lo mo ope mi le
Cuz where I find myself yesterday
Ki se opin aye
So I face my fears
Jah nha you fit clear my tears
Better days ahead....
So ireti shi be
9 digit with million dollars
God I beg....
So I dey do everything that I need to dey do to live good life
God abeg oo
Kori bami shey kin Jaye kinde pe like akube
God abeg ooo
And man dey work everyday to see food to dey put for the table
God abeg oo
They say money na vanity but I want to get till eternity
God abeg oo
This my life Ajey ko bad tinba lowo lowo
God abeg oo
Cus I dey do my work and pray tori kinle lowo lowo
God abeg oo
And I don see many things many mè otipe moti sanle
God abeg oo
Do my things my way owo lomo oba nle
God abeg oo

Эбби бой, да-да, хеа
Йова бава оо Аджибола джеа эл
Мой отец богат
Как мудрый сын, я борюсь и получаю образование
Моя мать богата
Я усердно работаю, чтобы деньги пришли ко мне домой
Поэтому я делаю все, что нужно, чтобы жить хорошей жизнью
Боже, пожалуйста
Помоги мне, чтобы я жил хорошо и долго, как Акубе
Боже, пожалуйста
И человек работает каждый день, чтобы еда была на столе
Боже, пожалуйста
Говорят, деньги — это тщеславие, но я хочу иметь их до бесконечности
Боже, пожалуйста
Моя жизнь, Аджей, не будет плохой, если у меня будут деньги
Боже, пожалуйста
Потому что я делаю свою работу и молюсь, чтобы у меня были деньги
Боже, пожалуйста
И я видел много вещей, много, давно я уже на земле
Боже, пожалуйста
Делаю свои дела по-своему, деньги — это то, что нужно принцу
Боже, пожалуйста
С января по декабрь я усердно работаю, и я не собираюсь уходить на пенсию
И я молюсь каждый день, я работаю каждый день, Боже, я устал
Но как бы ни шло дело, Аджей, это начинает меня утомлять
Все мои друзья отвернулись от меня
Много-много вещей, о которых я хочу рассказать
Я не знаю, куда мне идти
И я молюсь Богу, пожалуйста
Я не могу сделать это сам
Хотя я делаю все возможное
Но я не могу убить себя
Благослови меня деньгами, которые, как они думают, у меня есть
Я буду иметь больше, если ты дашь мне, клянусь
Измени мою жизнь, пожалуйста, пока не стало поздно
Подними меня на хорошее место, чтобы я тоже преуспел
Каждый день я работаю и молюсь, я не знаю, когда я стану знаменитым
И я делаю много вещей, которые убивают мое тело
Чтобы я не сбился с пути, победа — моя цель каждый день
Даже если мне очень плохо, я не остановлюсь, пока не стану знаменитым
Боже, это моя мольба, вмешайтесь в мою жизнь
На глазах моих врагов, приди мне на помощь, подними меня высоко
Потому что каждый день мой принц выходит
Чтобы я не жил в нищете Джуве Ле
Твёрдо стою на ногах
Деньги — вот что мне нужно
Потому что то, где я был вчера,
Это не конец света
Поэтому я смотрю своим страхам в лицо
Джа, ты можешь осушить мои слезы
Впереди лучшие дни...
Так что надежда ещё есть
Девятизначная сумма в миллионах долларов
Боже, прошу...
Поэтому я делаю всё, что нужно, чтобы жить хорошей жизнью
Боже, пожалуйста
Помоги мне, чтобы я жил долго и счастливо, как Акубе
Боже, пожалуйста
И человек работает каждый день, чтобы было что поставить на стол
Боже, пожалуйста
Говорят, деньги — это тщеславие, но я хочу иметь их до бесконечности
Боже, пожалуйста
Моя жизнь, Ажей, не будет плохой, если у меня будут деньги
Боже, пожалуйста
Потому что я работаю и молюсь, чтобы у меня были деньги
Боже, пожалуйста
И я многое видел, многое пережил
Боже, пожалуйста
Делаю всё по-своему, деньги — вот что нужно королю
Боже, пожалуйста

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет