Текст песни Chike feat. Mayorkun - If You No Love
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
Make I know make I know oh make I know oh make I know Make I know make I know now make I know aah make I make I ah make I know Calling me the sugar wey dey your tea Calling me the honey wey dey your bee Anything you tell me I dey believe o Showing me around like I lost my way Telling all your friend say na mi be bae Baby see me I don dey believe o Tell me make I know now If you show me make I know now If e nah sure me make I know now If you nah love me o Tell me make I know now o If e sure me make I know now o If e nah sure me make I know now o If you nah love me o Make you nah talk say you love me o Haai if you nah need me o Make you nah talk say you need me o I take this love seriously o Baby o make you nah play me o No go dey talk say you love me o No play me oo Calling me the sun wet bright your day Calling me the joy wey dey catch your face Anything you talk baby I dey believe o Nobody dey gree to dey toast me again When dey wana come you dey block their way Everybody don sabi me with you o Tell me make I know now If you show me make I know now If e nah sure me make I know now Tell me make I know now o If e sure me make I know now o If e nah sure me make I know now o If you nah love me o Make you nah talk say you love me o Hai if you nah need me o Make you nah talk say you need me o I take this love seriously o Baby o Make you nah play me o No go dey talk say you love me Before we go further tell me I wanna know Make I nah go fall down low low I wanna know make I nah fall down low Do you have another oo I wanna know Am I the only one am I your number one If you nah love me o now Make you nah talk say you love me o if you nah love me oo Hai if you nah need me o Make you nah talk say you need me o need me ooo I take this love seriously o Baby o Make you nah play me o No go dey talk say you love me If you nah love me o Make you nah talk say you love me o If you nah need me ooo Make you nah talk say you need me o I take this love oo seriously o You no be finidyy no finish me here o No go dey talk say you need me No play me oo Make I know make I know oh make I know oh make I know Make I know make I know now make I know aah make I make I ah make I know don't play me |
|
Дай мне знать, дай мне знать, о, дай мне знать, о, дай мне знать
Дай мне знать, дай мне знать сейчас, дай мне знать, аа, дай мне знать, ах, дай мне знать
Называешь меня сахаром в своем чае
Называешь меня медом в своей пчеле
Все, что ты мне говоришь, я верю
Показываешь мне окрестности, как будто я заблудилась
Расскажешь всем своим друзьям, что я твоя девушка
Детка, посмотри на меня, я верю
Скажи мне, дай мне знать сейчас
Если ты покажешь мне, дай мне знать сейчас
Если ты не уверена, дай мне знать сейчас
Если ты меня не любишь
Скажи мне, дай мне знать сейчас
Если ты уверена, дай мне знать сейчас
Если ты не уверена, дай мне знать сейчас
Если ты меня не любишь
Не говори, что любишь меня
Хай, если ты во мне не нуждаешься
Не говори, что нуждаешься во мне
Я отношусь к этой любви серьезно
Детка, не играй со мной
Не уходи Ты говоришь, что любишь меня?
Не играй со мной!
Называешь меня солнцем, которое делает твой день ярче!
Называешь меня радостью, которая отражается на твоем лице!
Все, что ты говоришь, детка, я верю!
Никто больше не хочет со мной заигрывать!
Когда они хотят прийти, ты им преграждаешь путь!
Все знают, что я с тобой!
Скажи мне, дай мне знать!
Если ты покажешь мне, дай мне знать!
Если ты не уверена, дай мне знать!
Скажи мне, дай мне знать!
Если ты уверена, дай мне знать!
Если ты не уверена, дай мне знать!
Если ты меня не любишь!
Не говори, что любишь меня!
Если ты во мне не нуждаешься!
Не говори, что нуждаешься во мне!
Я отношусь к этой любви серьезно!
Детка!
Не играй со мной!
Не говори, что любишь меня!
Прежде чем мы пойдем дальше, скажи мне, я хочу знать!
Не падай низко! Я хочу знать! Я не упаду низко
У тебя есть другая? Я хочу знать
Я единственная? Я твоя номер один?
Если ты меня не любишь, о сейчас
Не говори, что любишь меня, о, если ты меня не любишь
Хай, если ты во мне не нуждаешься
Не говори, что нуждаешься во мне, нуждаешься во мне
Я отношусь к этой любви серьезно
Детка
Не играй со мной
Не говори, что любишь меня
Если ты меня не любишь
Не говори, что любишь меня
Если ты во мне не нуждаешься
Не говори, что нуждаешься во мне
Я отношусь к этой любви серьезно
Ты не теряешь, не заканчивай меня здесь
Не говори, что нуждаешься во мне
Не играй со мной
Знай, знай, знай, знай
Знай, знай сейчас, знай, ах, знай, знай, не играй со мной
