Текст песни DK Regan feat. Hotkid - 14 Grace
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
Ohhh ohhh alhaja pikin oo yeh Dk Regan Oya give me the link oo One by one I be counting my blessings men I no go tire Mon lo soke, mo ma dè oke me I no retire Ota tofe mumi, ota tofe gbe mi Oluwa burn them fire I get 14 grace, enough grace to dey run my race. gradually,gradually,mo ma dè oke Gradually,gradually, oluwa gbemiloke Gradually,gradually,oluwa gbemiloke I get plans Big time Not time to dey killy my vibe All day All night man ah hustle... the thing right Bad belle no Dey look my way If you get beef we can cook it all day bad belle no go bring me down o No go let me vex o Gbagbe oshiii Bless me o bless me o Oluwa saanu mi Jejely o jejely o I thank you for your grace You Dey give me o (alright) So di meji jo wo (alright) Oh yeah gradually,gradually, mo ma dè oke Gradually, gradually, oluwa gbemiloke Gradually, gradually, oluwa gbemiloke tele tele Tema Bunmi Tetu mabere fi gunmi Pelore toti jojumi Oro gbogbo yin ti Sumi Laila ila lah Muhammed ro su lu lai Me I no be fool bai Ogo mi ti boom bai Moti de siwon lorun Da henessy to wa nu bottle Then dem no dey see the struggle Now dem don dey feel the hustle But right now I Dey shine now Motigbana Dem dey wonder if na me sing ozana Wo le le le woba Wo le le le woba Enemies dem table my matter Wo le le le woba Everyday I dey thank my baba Oluwa ni Shola Moni wo le eh Wo le eh Wo the le eh Wo le eh Blessing on blessing dey follow me o anything happen I gallant o Everything don Dey connect o The boy Dey fresh sho ma get o Man ah look good.... all day all night (yes e o) Bad belle no go bring me down o No go let me vex o Gbagbe oshii One by one I be counting my blessings men I no go tire Mon lo soke, mo ma dè oke me I no retire Ota tofe mumi, ota tofe gbe mi Oluwa burn them fire I get 14 grace, enough grace to dey run my race. gradually,gradually,mo ma dè oke Gradually,gradually, oluwa gbemiloke Gradually,gradually, oluwa gbemiloke |
|
Оооо, оооо, альхаджа пикин, ооо, йех!
Доктор Риган
Ой, дай мне ссылку!
Одно за другим я перечисляю свои благословения, мужики, я не пойду сюда.
Я поднимаюсь, я не завязываю свой топ, я не отступаю.
Враги тофе пьют меня, враги тофе забирают меня. О, Господь, сожги их огнём.
У меня 14 благодати, достаточно благодати, чтобы закончить гонку.
Постепенно, постепенно, я поднимаюсь выше.
Постепенно, постепенно, олува гбемилоке.
Постепенно, постепенно, олува гбемилоке.
У меня появляются планы.
Вперёд!
Не время портить мне настроение.
Весь день.
Всю ночь.
Чувак, ах, суета... всё правильно.
Плохая красавица, не смотри в мою сторону.
Если у тебя есть говядина, мы можем готовить её весь день.
Плохая красавица, не сваливай меня.
Нет, не мешай мне досаждать.
Благослови меня, благослови меня.
Олува саану ми.
Джеджели, джеджели.
Благодарю тебя за твою милость.
Ты, Дэй, даёшь мне (хорошо).
Со ди меджи джо во (хорошо).
О да.
Постепенно, постепенно.
Я поднимаюсь выше.
Постепенно, постепенно. Олува гбемилоке
Постепенно, постепенно, олува гбемилоке
теле теле Тема Бунми
Тету мабере фи гунми
Пелоре сегодня
Все твои слова принадлежат Суми
Никогда не говори ни слова
Мухаммед так думал
Я не буду глупцом
Моя слава расцвела
Моти сошел на небеса
Налей Хенесси в бутылку
Тогда они не увидят борьбы
Теперь они не почувствуют суеты
Но прямо сейчас
Я сияю сейчас
Поэтому
Они задаются вопросом, пою ли я озану
Посмотрите, как это можно сделать
Посмотрите, как это можно сделать
Враги закрывают мне глаза на моё дело
Посмотрите, как это можно сделать
Каждый день я благодарю своего отца
Шола — Господь
Кто может видеть?
Смотри внимательно, эх
Смотри внимательно, эх
Смотри внимательно, эх
Благословение, благословение, они следуют за мной
Что бы ни случилось, я тебя люблю
Всё, что вас не связывает
Мальчик, который свеж, шо мне достаётся
Человек, ты выглядишь хорошо... весь день и всю ночь (да, эх)
Плохая красавица, не сваливай меня с ног
Не позволяй мне досаждать тебе, Гбагбе-оши
Одно за другим я пересчитываю свои благословения, мужики, я не устану
Мой ло сокэ, моя мама де оке, я не отступлю
Ота тофе муми, ота тофе гбе ми Олува, сожги их огнём
Я получаю 14 благодати, достаточно благодати, чтобы пробежать свою гонку.
Постепенно, постепенно, моя мама де оке
Постепенно, постепенно, олува гбемилоке
Постепенно, постепенно, олува гбемилоке
