• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Fuzeejasmine - Next of Kin

    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    На этой странице находится текст песни Fuzeejasmine - Next of Kin, а также перевод песни и видео или клип.
    For you I go die pepe
    Me go die pepe
    Oh no me go die pepe
    Oh yeah me go die pepe

    6 feet to any man wey come between us
    Never regret the love wey dey between us
    No be say them say, them no fit delete us
    I feel alive anytime I hear your voice
    Why them they talk like say na dem be the Jesus
    Them say we no fi last oh them predict us
    Na we dey send us
    Cruising ina lexus
    We just dey flex us oh ya...

    Say my name
    Make you loud ham oh
    Make them hear
    Make them jealousy
    I love you
    Hope hin no be like say I dey dull you
    Me I want to know
    Who da dey for you
    I want to be the one
    Wey go dey for you
    You go be my next of kin
    When I die you go carry my wealth oh

    Top top top top
    Top top top top

    Girl friend see me I no go ever leave you
    Promise to provide everything you need girl
    Me I no go let go in any kind of weather
    Me I go dey with you for life girl
    cll me I fi think about Is you my baby girl
    If na gucci prada you need I go buy all
    Run money in your cza
    Shey na PayPal, cbi na Cash app
    cll you have to do is

    Say my name
    Make you loud ham oh
    Make them hear
    Make them jealousy
    I love you
    Hope hin no be like say I dey dull you
    Me I want to know
    Who da dey for you
    I want to be the one
    Wey go dey for you
    You go be my next of kin
    When I die you go carry my wealth oh
    (Preacher Easy  dem water dem give dem)

    Top top top top
    Top top top top

    Say my name
    Make you loud ham oh
    Make them hear
    Make them jealousy
    I love you
    Hope hin no be like say I dey dull you

    ch eh baby
    Baby you burst my brain
    With all the things you dey do
    Me want to go mad oh

    ch eh baby
    Baby you burst my brain
    With the kind  things you dey do
    I no go lie...

    Preacher Easy  dem water dem give dem

    Для тебя я иду, уми
    Я иди, умри
    О, нет, я иди, умри, пеп
    О да, я иду, умно

    6 футов к любому человеку, который вейет между нами
    Никогда не жалею о любви, Вей Дей между нами
    Не скажи, скажи, они не подходят, удалишь нас
    Я чувствую себя живым в любое время, когда слышу твой голос
    Почему они говорят, как скажем, на Дем быть Иисусом
    Они говорят, что мы не последним, о них, предсказываем нас
    На мы пришлите нам
    Круиз Ина Лексус
    Мы просто сгибаем нас, о, да ...

    Скажи мое имя
    Сделай тебя громким ветчином, о
    Заставьте их услышать
    Заставить их ревности
    Я тебя люблю
    Надеюсь, Хин нет, скажи, я придумлю тебя
    Я хочу знать
    Кто за тебя
    Я хочу быть единственным
    Вей иди для тебя
    Ты будешь моим ближайшим родственником
    Когда я умру, ты идишь мое богатство, о

    Верхний верх
    Верхний верх

    Подруга, увидимся, я не пойду тебя, оставь тебя
    Обещай предоставить все, что вам нужно, девушка
    Я не пойду отпусти в любую погоду
    Я иду с тобой на жизнь, девочка
    Cll Me, я думаю о том, что ты моя девочка
    Если на na gucci prada вам нужно, я купите все
    Запустить деньги в свой CZA
    Shey Na Paypal, CBI NA Cash App
    CLL, вы должны сделать

    Скажи мое имя
    Сделай тебя громким ветчином, о
    Заставьте их услышать
    Заставить их ревности
    Я тебя люблю
    Надеюсь, Хин нет, скажи, я придумлю тебя
    Я хочу знать
    Кто за тебя
    Я хочу быть единственным
    Вей иди для тебя
    Ты будешь моим ближайшим родственником
    Когда я умру, ты идишь мое богатство, о
    (Проповедник Easy Dem Water Dem дает демо)

    Верхний верх
    Верхний верх

    Скажи мое имя
    Сделай тебя громким ветчином, о
    Заставьте их услышать
    Заставить их ревности
    Я тебя люблю
    Надеюсь, Хин нет, скажи, я придумлю тебя

    CH EH BABY
    Детка, ты разорвал мой мозг
    Со всем, что вы делаете
    Я хочу сходить с ума, о

    CH EH BABY
    Детка, ты разорвал мой мозг
    С такими вещами, которые вы делаете
    Я не пойду ложь ...

    Проповедник Easy Dem Water Dem даст дем

    Опрос: Верный ли текст песни?
    Да Нет