Текст песни Gallee Quan - Usain Bolt
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
Gallee Quan Who dey check am Them no fit see me Me dey lockdown,Man no dey sleep o Steady on my grind The no fit catch me I look fly I too fast like Usain Bolt I look fly The no fit catch me….I'm too slick Look me well Am not looking bad I too nice Very sharp man am too fine Drinkin' Hennessy, I don high my dealer gimme one tai I spark fire me I don kolo Area fada omor logo big money moves man I get style Fine Fine girls inside my motor Who dey check am Them no fit see me Me dey lockdown,Man no dey sleep o Steady on my grind They no fit catch me I look fly I too fast like Usain Bolt I look fly no come need my money urgently As you see me so i dey lived life on my terms o Comot ya eye for my life Alaye Shay You never tire to dey run mouth I get am before no be treasure Talk less and listen up Them no dey force person to know person If you get the money you go know person Wahala dey them no dey tell person Them no fit see me Me dey lockdown,Man no dey sleep o Steady on my grind The no fit catch me I look fly I too fast like Usain Bolt dah who be this people Wey dey run mada mada For my corner I dey pour the money them dey halla my name I be Naija boy wey dey tear ground Everyday new style new swag big wave oku of hype shutdown the whole down town Who dey check am Them no fit see me Me dey lockdown,Man no dey sleep o Steady on my grind The no fit catch me I look fly I too fast like Usain Bolt |
|
Галли Куан
Кто проверяет, кто не подходит, меня не видят.
Я в изоляции, мужик, не сплю.
Стой на своём пути, кто не подходит, меня не ловят.
Я выгляжу круто, я слишком быстр, как Усэйн Болт.
Я выгляжу круто, кто не подходит, меня не ловят… Я слишком ловкий.
Смотри на меня хорошо, я не выгляжу плохо.
Я слишком хороший, очень острый, мужик, слишком хорош.
Пью Хеннесси, я не кайфую.
Мой дилер, дай мне один.
Я зажигаю, я не коло. Логотип Area fada omor.
Большие деньги двигаются, мужик, у меня есть стиль.
Отлично, прекрасные девушки в моём моторе.
Кто проверяет, кто не подходит, меня не видят.
Я в изоляции, мужик, не сплю.
Стой на своём пути, кто не подходит, меня не ловят.
Я выгляжу круто, я слишком быстр, как Усэйн Болт.
Я выгляжу круто, мне срочно нужны мои деньги.
Как вы видите, я жил на своих условиях. о
Спасибо за мою жизнь
Алай Шей, ты никогда не устаёшь болтать
Я добился этого, прежде чем стать сокровищем
Меньше говори и слушай
Они не заставляют человека знать человека
Если у тебя есть деньги, ты узнаешь человека
Вахала, им не рассказывают, кому ты можешь сказать
Они не могут меня видеть
Я взаперти, мужик, не сплю
Стой на своём пути, никто не может поймать меня
Я выгляжу круто, я слишком быстр, как Усэйн Болт
Кто эти люди?
Они бегут, мадам, мадам, за мой угол
Я высыпаю им деньги, они зовут меня
Я парень Найджа, который разрывает землю Каждый день новый стиль, новая роскошь, большая волна хайпа
Закрой весь центр города
Кто проверяет, кто не может меня видеть
Я взаперти, мужик, не сплю
Стой на своём пути, никто не может поймать меня Я
Я выгляжу летающим. Я слишком быстрый, как Усэйн Болт.
