• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Gavin Cracck feat. Brickz - Motiri

    Просмотров: 4
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    На этой странице находится текст песни Gavin Cracck feat. Brickz - Motiri, а также перевод песни и видео или клип.
    CRACCK

    when i look back on wetin der rub for my face
    owu for don blow me go if nor be grace
    i nor fit stop now till I see heaven gate
    cause na GOD get power na muscle people dey raise
    i nor dey come if the outcome nor be income
    cause when money nor dey amaka nor dey gree come
    kate wey still come go dey say quick cum
    even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls (then)
    seen a lot of different faces
    seen a lot of people
    few are the people who make you stand
    and many make you cripple
    digging grains from the earth is not simple
    a curse is being laid and reverse It sounds legal
    na boys dey go broke na men dey bounce back
    never lose focus even on a dance track
    when i count my blessings now i don’t count money
    it’s way too long can’t know if you steal from me

    Môtírí Mo ti fe ra
    My identity nor go depreciate

    Môtírí Mo ti fe ra
    As I dey jump this beat
    Jah make ham easy eh!

    Môtírí Mo ti fe ra
    Cause me get success disease
    Kpam kpam see see eh!

    Môtírí Mo ti fe ra
    Pour me that Hennessy, Hennessy

    baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
    baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
    baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)


    only one person nai e take to believe you can
    tell yourself you the man cause truly no body dey make life when he just fold hand
    you gat move since the life at time na who know man
    when sand don too much for food blind man go see am
    whoever nor dey reason you now alaye leave am
    no night wey too long wey day nor go break am
    na one day just one day man must make am
    seen a lot of different faces
    seen a lot of people
    few are the people who make you stand
    and many make you cripple
    digging grains from the earth is not simple
    a curse is being laid and reverse It sounds legal
    na boys dey go broke na men dey bounce back
    never lose focus even on a dance track
    when i count my blessings now i don’t count money
    it’s way too long can’t know if you steal from me

    Môtírí Mo ti fe ra
    My identity nor go depreciate

    Môtírí Mo ti fe ra
    As I dey jump this beat
    Jah make ham easy eh!

    Môtírí Mo ti fe ra
    Cause me get success disease
    Kpam kpam see see eh!

    Môtírí Mo ti fe ra
    Pour me that Hennessy, Hennessy

    CRACCK

    baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
    baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
    baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)

    ТРАХ

    Когда я оглядываюсь назад на мокрое лицо,
    Ой, не взорви меня, если не будет благодати.
    Я не могу остановиться, пока не увижу врата рая.
    Потому что у Бога есть сила, а люди, которые наращивают мышцы,
    Я не приду, если результат не будет доходом.
    Потому что, когда деньги, ни Амака, ни Гри приходят,
    Кейт всё равно приходит, говорит: "Быстро кончай".
    Даже парни, которые называют меня "кровью", теперь не зовут (тогда).
    Видел много разных лиц.
    Видел много людей.
    Немногие заставят тебя выстоять.
    А многие сделают тебя калекой.
    Выкапывать зерно из земли непросто.
    Накладывается проклятие, и его можно отменить. Звучит законно.
    Мальчики разоряются, а мужчины восстанавливаются.
    Никогда не теряй концентрацию даже на танцевальной дорожке.
    Когда я считаю свои благословения, я не считаю деньги.
    Слишком долго, не могу понять, крадёшь ли ты у меня.

    Мотири Мо ти фе ра
    Моя личность ничуть не обесценивается.

    Мотири Мо ти фе ра
    Когда я прыгаю в этот ритм
    Джа, сделай ветчину проще, а!

    Мотири Мо ти фе ра
    Заставь меня получить болезнь успеха
    Кпам, кпам, смотри, а!

    Мотири Мо ти фе ра
    Налей мне Хеннесси, Хеннесси

    Баба кило со гбеми соке олорун (Хеннесси)
    Баба кило со гбеми соке олорун (Хеннесси)
    Баба кило со гбеми соке олорун (Прояви милосердие)

    Только один человек не поверит, что ты можешь

    Скажи себе, что ты мужчина, потому что никто не делает жизнь, когда просто складывает руки
    Ты можешь двигаться, потому что жизнь в то время, кто знает человека
    Когда песка слишком много для еды, слепой человек идёт, видит меня
    Кто бы ни был причиной, по которой ты сейчас можешь уйти
    Нет слишком длинной ночи, дня или перерыва
    Нет, всего один день, всего один день, человек должен сделать это
    Видел много разных лиц
    Видел много людей
    Мало тех, кто помогает тебе стоять
    И многие делают тебя калекой
    Копаешь зерно из Земля не проста.
    Проклятие накладывается и отменяется. Звучит законно.
    Мальчики разоряются, а мужчины приходят в себя.
    Никогда не теряй концентрацию, даже на танцевальной дорожке.
    Теперь, когда я считаю свои благословения, я не считаю деньги.
    Слишком долго, не могу понять, украли ли вы у меня.

    Мотири Мо ти фе ра.
    Моя личность не обесценится.

    Мотири Мо ти фе ра.
    Когда я подпрыгиваю под этот бит.
    Джа, сделай так, чтобы было легко, а!

    Мотири Мо ти фе ра.
    Заставь меня заболеть болезнью успеха.
    Кпам кпам, смотри, смотри, а!

    Мотири Мо ти фе ра
    Налей мне Хеннесси, Хеннесси

    КРЕКК

    Баба Кило со Гбеми Сокэ Олорун (Хеннесси)
    Баба Кило со Гбеми Сокэ Олорун (Хеннесси)
    Баба Кило со Гбеми Сокэ Олорун (Прояви милосердие)

    Опрос: Верный ли текст песни?
    Да Нет