Текст песни gepei Rx - E no dey exist
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
Ochee Gepei Ok now My God cannot lie My God is not a man What He said He will He will do What He's done in my life He has done What God cannot do E no dey exist ooo What God cannot do E no dey exist oo no no (Hear me now) Brethren if you know me before You go dey cry for me If you know me before I swear You go pity for me My God changed my story to glory Right now I am living a testimony (Ah ah) Wetin I find go sokoto (Ah ah) E put am for my shokoto (Ah ah) I marry fine wife (Ah ah) I get e big moto (Ah ah) I don dey count my blessings (Ah ah) Oh no oh no oh no What God cannot do E no dey exist ooo What God cannot do E no dey exist oo no no no What God cannot do E no dey exist o (You say wetin) What God cannot do E no dey exist o no no no no (Ah ah) Wetin I find go sokoto (Ah ah) E put am for my shokoto (Ah ah) I marry fine wife (Ah ah) I get e big moto (Ah ah) I don dey count my blessings (Ah ah) Oh no oh no oh no Aha my people (For all of the things you done) (I give you the glory) What God cannot do does not exist (Everything wey you promise) (Na e you dey do) Gepei (Wetin you no fit do no dey exist o) |
|
Очи
Гепей
Окей, теперь
Мой Бог не может лгать
Мой Бог не человек
Что Он сказал, то Он и сделает
Что Он сделал в моей жизни
Он сделал
Чего Бог не может сделать
Его не существует, нет, нет
Чего Бог не может сделать
Его не существует, нет, нет
(Послушайте меня)
Братья, если вы меня знали раньше,
Вы будете плакать обо мне
Если вы меня знали раньше,
Клянусь, вы будете жалеть меня
Мой Бог превратил мою историю в славу
Сейчас я живу свидетельством
(А-а-а)
Что я нашел в Сокото (А-а-а)
Он положил это в мой Шокото (А-а-а)
Я женился на прекрасной жене (А-а-а)
У меня есть большой мотоцикл (А-а-а)
Я считаю свои благословения (А-а-а)
О нет, нет, нет
Чего Бог не может сделать,
Его не существует, нет Они существуют, нет, нет, нет
То, чего Бог не может сделать,
Его не существует
(Ты говоришь что?)
То, чего Бог не может сделать,
Его не существует, нет, нет, нет, нет
(А-а-а)
Что я нашел в Сокото (А-а-а)
Он положил это в мой Сокото (А-а-а)
Я женился на прекрасной жене (А-а-а)
У меня есть большой мотоцикл (А-а-а)
Я уже считаю свои благословения (А-а-а)
О нет, нет, нет, нет
Ага, мои люди
(За все, что вы сделали)
(Я воздаю вам славу)
То, чего Бог не может сделать, не существует
(Все, что вы обещали)
(Это то, что вы делаете)
Гепей
(То, чего вы не можете сделать, не существует)
