Текст песни King Mola - Innocent

Просмотров: 2 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни King Mola - Innocent, а также перевод песни и видео или клип.

Oh ooo oh ooo

Oh o oh o oh o oh o oh o oh o oh o oh o oh o oh o

See me now I don nice up
Nah God grace make me raise up
I no go fall I dey ground gidigba
God forbid we no dey wear okrika

So many many things dey sup ooo
Wey my mouth no fit to talk ooo
So many people dey talk ooo
Wetin they no nothing about ooo

But I thank God for life ooo
Omo me I no fit to south ooo

Jeje jeje laiye eee
ciye kan lowa aaa
ciye o pe meji

Jeje jeje laiye eee
ciye kan lowa aaa
ciye o pe meji

They dey try my ability
Say they wan know my capacity
Shey you know water e no get enemy
cbi you know how water enter coconut

Walhai I get the ability
Make you no test my capacity
Shey you know money e no get enemy
Nobody know how water enter coconut

E dey drum
E dey drum
E dey drum
E dey drum ooo

E dey drum for my chest ooo

E dey bang
E dey bang
E dey bang
E dey bang ooo

So many things on my head ooo

E dey drum
E dey drum
E dey drum
E dey drum ooo

E dey drum for my chest ooo

E dey bang
E dey bang
E dey bang
E dey bang ooo

So many things on my head ooo

Yeah
So many people - calling my phone
So many people - asks for my help
So many people - wants my attention
You know, how many people I wanna attend to

(We love you Mola)

It's crazy nigga
It's what it is you know
Yeah,
I love you all
One love nigga

Yeah, Yeah, yeah, yeah
We live large
Yeah,
One love

Hycienth activated

House of music empire

E dey drum
E dey drum
E dey drum
E dey drum ooo

E dey drum for my chest ooo

E dey bang
E dey bang
E dey bang
E dey bang ooo

So many things on my head ooo

E dey drum
E dey drum
E dey drum
E dey drum ooo

E dey drum for my chest ooo

E dey bang
E dey bang
E dey bang
E dey bang ooo

So many things on my head ooo

Оу оу оу ооо

Ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох, ох

Увидимся сейчас, я в порядке
Нет, Божья благодать, подними меня.
Я не упаду, я крепко приземлен
Не дай бог мы не будем носить окрику

Так много всего, ооо
Где мой рот не может говорить, ооо
Так много людей говорят ооо
О чем они ничего не знают, ооо

Но я благодарю Бога за жизнь
Я не готов поехать на юг

Джедже Джедже Лайе еее
сийе справа ааа
сийе или два

Джедже Джедже Лайе еее
сийе справа ааа
сийе или два

Они проверяют мои способности
Говорят, они хотят знать мои способности
Знаешь ли ты, что у воды нет врагов?
CBI: «Вы знаете, как вода попадает в кокос»

Ну, у меня есть способность
Не проверяй мои способности
Знаешь ли ты, что у денег нет врагов?
Никто не знает, как вода попадает в кокос

Это барабан
Это барабан
Это барабан
Это барабанный бой ооо

Это барабанит в моей груди ооо

Это бьет
Это бьет
Это бьет
Это бах ооо

Столько всего в моей голове, ооо

Это барабан
Это барабан
Это барабан
Это барабанный бой ооо

Это барабанит в моей груди ооо

Это бьет
Это бьет
Это бьет
Это бах ооо

Столько всего в моей голове, ооо

Ага
Так много людей звонят на мой телефон
Так много людей просят моей помощи
Так много людей - хочет моего внимания
Знаешь, скольким людям я хочу позаботиться

(Мы любим тебя, Мола)

Это сумасшедший ниггер
Это то, что ты знаешь
Ага,
я люблю всех вас
Одна любовь, ниггер

Да, да, да, да
Мы живем широко
Ага,
Одна любовь

Hycienth активирован

Дом Музыкальной Империи

Это барабан
Это барабан
Это барабан
Это барабанный бой ооо

Это барабанит в моей груди ооо

Это бьет
Это бьет
Это бьет
Это бах ооо

Столько всего в моей голове, ооо

Это барабан
Это барабан
Это барабан
Это барабанный бой ооо

Это барабанит в моей груди ооо

Это бьет
Это бьет
Это бьет
Это бах ооо

Столько всего в моей голове, ооо

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет