Текст песни klefy - Ruthless
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
Oh no no oh no no oh no no no ah ah ah ah, ah ah ahhhh, yo no no eh eh eh Ehhhh ahhhhha, Ehhhh ahhhhha Ehhhh ahhhhha, Ehhhh ahhhhha She tell me say make I no talk oh If I talk she go put a bullet for my head oh That’s why me I pause Cause I no wan die young For this love oh But this way she do me, Omo go ma da eh Mmmh mmmh mmmh, this girl wanna kill me She no de show mercy oh Mari ye ah ah [ ehh ah ah] the thing you do me make me lose control oh oh Mari ye eh eh ah ah [ehh ah ah] Na beg I de beg you please come let me go oh oh Mari ye ah ah [ ehh ah ah] the thing you do me make me lose control oh oh Mari ye eh eh ah ah [ehh ah ah] Na beg I de beg you please come let me go oh oh She carry my heart pour for gutter The feelings me I get, she no de ever care to know Na the things wey you do me, de make me para Make me para oh oh, I was in love but you showed me pepper we make me wan japa, I think say we be romi and juli, but you de play me corny ah Abeg make una come rescue me before ogbu mmadu Mari ye ah ah [ ehh ah ah] the thing you do me make me lose control oh oh Mari ye eh eh ah ah [ehh ah ah] Na beg I de beg you please come let me go oh oh Mari ye ah ah [ ehh ah ah] the thing you do me make me lose control oh oh Mari ye eh eh ah ah [ehh ah ah] Na beg I de beg you please come let me go oh oh Right now na me de beg, baby make me understand, this days to love us a crime that’s why you wan kill me oh oh Na the things wey you do me, de make me para Make me para oh oh, I was in love but you showed me pepper we make me wan japa Mari ye ah ah [ ehh ah ah] the thing you do me make me lose control oh oh Mari ye eh eh ah ah [ehh ah ah] Na beg I de beg you please come let me go oh oh Mari ye ah ah [ ehh ah ah] the thing you do me make me lose control oh oh Mari ye eh eh ah ah [ehh ah ah] Na beg I de beg you please come let me go oh oh the thing you do me make me lose control oh oh Klefy yo nzube Na beg I de beg you please come let me go oh oh Obaoba obobo Смотрите также:Все тексты klefy >>> |
|
О нет, нет, о нет, нет, нет, нет, нет, ах-ах-ах-ах, ах-ах-ах, йо нет, нет, э-э-э
Э-э-э-ах-ха, Э-э-э-ах-ха
Э-э-э-ах-ха, Э-э-э-ах-ха
Она сказала мне, чтобы я не говорил,
Если я заговорю, она пустит мне пулю в голову,
Вот почему я замер
Потому что я не хочу умереть молодым из-за этой любви,
Но вот как она со мной поступает, Омо, и ма да э-э
Ммм, ммм, ммм, эта девушка хочет меня убить
Она не проявляет милосердия, о
Мари, йе-ах-ах [э-э-ах-ах]
То, что ты со мной делаешь, заставляет меня терять контроль, о-о
Мари, йе-э-э-ах-ах [э-э-ах-ах]
Я умоляю тебя, пожалуйста, отпусти меня о-о
Мари йе ах ах [э-э ах ах]
То, что ты делаешь, заставляет меня терять контроль, о-о
Мари йе э-э ах ах [э-э ах ах]
Я умоляю тебя, пожалуйста, отпусти меня, о-о
Она вылила мое сердце в сточную канаву
О те чувства, которые я испытываю, она никогда не хочет знать. То, что ты делаешь, заставляет меня парализовать, парализует меня, о-о. Я был влюблен, но ты показала мне что-то, мы заставили меня хотеть сбежать, я думал, что мы Роми и Джули, но ты играешь со мной в банальности, ах
Пожалуйста, придите и спасите меня, прежде чем Огбу Ммаду
Мари йе ах ах [э-э ах ах]
То, что ты делаешь, заставляет меня терять контроль, о-о
Мари йе э-э ах ах [э-э ах ах]
Я умоляю тебя, пожалуйста, приди Отпусти меня, о-о
Мари йе ах ах [ эх ах ах]
То, что ты делаешь, заставляет меня терять контроль, о-о
Мари йе эх эх ах ах [эх ах ах]
Я умоляю тебя, пожалуйста, отпусти меня, о-о
Прямо сейчас я умоляю, детка, дай мне понять, в наши дни любить нас — преступление, поэтому ты хочешь убить меня, о-о
То, что ты делаешь, заставляет меня парализовать, парализует меня, о-о, я был влюблен, но ты показала мне перец, мы заставили меня бежать
Мари йе ах ах [ эх ах ах]
То, что ты делаешь, заставляет меня терять контроль, о-о
Мари йе эх эх ах ах [эх ах ах]
Я умоляю тебя, пожалуйста, отпусти меня, о-о
Мари йе ах ах [ эх ах ах]
То, что ты делаешь, заставляет меня терять контроль, о-о
Мари йе э-э-а-а-а [э-э-а-а]
На умоляю, я умоляю тебя, пожалуйста, отпусти меня, о-о
То, что ты делаешь, заставляет меня терять контроль, о-о
Клефи йо нзубе
На умоляю, я умоляю тебя, пожалуйста, отпусти меня, о-о
Обаоба обобо
