Текст песни Lawd Inna Works - Dem Dey Talk
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
Dem dey talk Bout wi everyday But wi wi know Seh all be Lies Dem thinking wi go fail But see wi rise Wi know you dey Hate But wi nor mind , wi no mind Everyday you dey talk to people about me When you see me for the street Come and say it face to face You never stop spread rumours about me Tell mi wey tin be your case Hater be like you dey craze Ùuuuoh Dem dey talk like dem know wah gwan But dem never know wah gwan Dem dey talk like dem know wah gwan Talk like dem know wah gwan Ùuuuoh Dem dey talk like dem know wah gwan But dem never know wah gwan Dem dey talk like dem know wah gwan Talk like dem know wah gwan I nor give a Damn about anything you say And I nor give a f*** about anything you talk Make I live my life, only you wey know wossop. Make I live my life anything I do dem go talk. Man you no be God Soon I go blow you go shock Brother I nor be your mate Ratie tell dem dem fi stop Soon dem aguh know Seh this boy dat bwoy be dope Me I nor get time Everyday wi a dey work iieee eeei Ùuuuoh Dem dey talk like dem know wah gwan But dem never know wah gwan Dem dey talk like dem know wah gwan Talk like dem know wah gwan Ùuuuoh Dem dey talk like dem know wah gwan But dem never know wah gwan Dem dey talk like dem know wah gwan Talk like dem know wah gwan Dem dey talk Bout wi everyday But wi wi know Seh all be Lies Dem thinking wi go fail But see wi rise Wi know you dey Hate But wi nor mind , wi no mind Everyday you dey talk to people about me When you see me for the street Come and say it face to face , face 2 face You never stop spread rumours about me Tell mi wey tin be your case Hater be like you dey craze Ùuuuoh Dem dey talk like dem know wah gwan But dem never know wah gwan Dem dey talk like dem know wah gwan Talk like dem know wah gwan Ùuuuoh Dem dey talk like dem know wah gwan But dem never know wah gwan Dem dey talk like dem know wah gwan Talk like dem know wah gwan Смотрите также:Все тексты Lawd Inna Works >>> |
|
Они говорят...
О нас каждый день...
Но мы знаем...
Говорят, все это ложь...
Они думают, что мы потерпим неудачу...
Но посмотрите, как мы поднимаемся...
Мы знаем, что вы ненавидите...
Но нам все равно, нам все равно...
Каждый день вы говорите людям обо мне...
Когда вы видите меня на улице...
Подойдите и скажите это в лицо...
Вы никогда не перестаете распространять слухи обо мне...
Скажите мне, в чем дело...
Ненавистники, как будто вы сумасшедшие...
Уууух...
Они говорят так, будто знают, что происходит...
Но они никогда не знают, что происходит...
Они говорят так, будто знают, что происходит...
Говорят так, будто знают, что происходит...
Говорят так, будто знают... Вау, давай!
Мне плевать на то, что ты говоришь.
И мне плевать на то, что ты говоришь.
Пусть я живу своей жизнью, только ты знаешь, что к чему.
Пусть я живу своей жизнью, что бы я ни делал, они будут говорить.
Пусть я живу своей жизнью, они будут говорить. Мужик, ты не Бог
Скоро я взорву тебя, ты будешь в шоке
Брат, я тебе не друг
Рэти, скажи им, чтобы остановились
Скоро они узнают
Этот парень крутой
У меня нет времени
Мы работаем каждый день, иииииии
Уууох
Они говорят, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят, будто знают, что происходит
Говорят, будто знают, что происходит
Уууох
Они говорят, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят, будто знают, что происходит
Говорят, будто знают, что происходит
Они говорят
О нас каждый день
Но мы будем знать
Говорят, все это ложь
Они думают, что мы потерпим неудачу
Но посмотрите, как мы поднимемся Мы знаем, что ты ненавидишь
Но нам все равно, нам все равно
Ты каждый день говоришь обо мне с людьми
Когда видишь меня на улице
Подойди и скажи это в лицо, в лицо
Ты никогда не перестаешь распространять обо мне слухи
Скажи мне, в чем дело
Ненавистник, ты словно сумасшедший
Уууух
Они говорят так, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят так, будто знают, что происходит
Говорят так, будто знают, что происходит
Уууух
Они говорят так, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят так, будто знают, что происходит
Говорят так, будто знают, что происходит
