• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Lyta - Ronaldo

    Просмотров: 2
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    На этой странице находится текст песни Lyta - Ronaldo, а также перевод песни и видео или клип.
    Yeah yeah ah ah yeah
    Yeah yeah
    No no no
    Yeah ayy yeah
    Yeah yeah
    I say I no want the thing wey go bring me trouble
    Ororo dey my head Christiano Ronaldo
    Dem girls for my street been dey tell me no no
    But the number na 7 emi C Ronaldo ah
    Dem be dey tell me no no
    Dem be dey tell me no no
    See me now they want to take photo
    Sher'oju aye sher'oju aye
    Omo ologo malo
    Iwo sha rora malo
    Quarter past two k'oji ma sun wake up
    For street where we dey no be sh'ere sh'ere
    Leave me alone let me live my life
    K'oma s'eni t'ori mi when I dey cry for night
    Many things dey bother me
    Oluwa gat me for life (But Oluwa gat me for life)
    Everything na follow come
    I no dey struggle to shine (Na God dey run am walahi)
    Overconfidence e dey worry me
    Na why all the girls dem no wan leave me
    Dem dey follow me ah ah say say
    Overconfidence e dey worry me
    Na why all the girls no wan gree leave me
    Dem dey follow me ah yah yah yah yah
    Dem be dey tell me no no
    Dem be dey tell me no no
    See me now they want to take photo
    Sher'oju aye sher'oju aye
    Omo ologo malo
    Iwo sha rora malo
    Quarter past two k'oji ma sun wake up
    For street where we dey no be sh'ere sh'ere
    Me I no want the thing wey go bring me trouble
    Ororo dey my head Christiano Ronaldo
    Dem girls for my street been dey tell me no no
    But, the number na 7 emi mi mi C Ronaldo
    The number na 7 emi C Ronaldo (The number na 7 emi C emi C emi C)
    The number na 7 emi C Ronaldo
    The number na 7 emi C Ronaldo (emi C emi C emi C)
    The number na 7 emi C emi C
    SK on the track

    Смотрите также:

    Все тексты Lyta >>>

    Опрос: Верный ли текст песни?
    Да Нет