Текст песни MB OFFICIAL - Afflicted
Просмотров: 1
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни MB OFFICIAL - Afflicted, а также перевод песни и видео или клип.
|
To the Xses MB Official Kinging for my kingdom verse 1 My heart beating me like ding ding No money No Erotic or kinky Cuz her fake fake loving Gat man thinking Make e no be say Man dey sinking So i chop colanut Reason thinking So i left port Harcourt Make she no see me Shoot myself like katapot Make she no kill me So i kuku comot I for don down since (Pre chorus) Can't take her to mummy and daddy dey Buruku lady Girl Ochanya Omotena suku lady 2× (Chorus) Afflicted (the gra gra e no matter) Afflicted 2x (Verse 2) Girl I go change am if you Jones (Faster Faster) Pass James bond (Find replace her) Fly like drones (No be cassa cassa) Wey no be runs Cuz I'm jealous Make her head dey pumpus Not serious Make them dey hate us Our matter famous If you check us Why i take off Unconscious. (Pre chorus) Can't take her to mummy and daddy dey Buruku lady Girl Ochanya Omotena suku lady 2× (Chorus) Afflicted (the gra gra e no matter) Afflicted 2x |
|
