Текст песни Mr K - Ola
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
Saka.. I will be there oh my love I will be there oh my love Tell dem I dey come for you hey lala lala Tell dem I dey come for you oh Tell dem I dey come for you Oh lala lala Oooh Baby I dey come for you now One tanamana two tanamana my baby don dey in order I no want another no not another I just want my girl og girl see what she do good attitude very fine girl wey look beautiful carry me go high high latitude I just wanna be with my girl oh girl tell her tell her na she I dey wait for ola ola ah ah ah na you I dey pray for make you come this side and come and feel this desire I'm not letting go until we walk down that altar I want to love na you I love make we dey lo lo love I choose to trust na you I trust you be my Choi Choi Choice I give my heart I give my soul I give my all make we dey go make we dey flow Oo if this love na book I go write am if this love na gif I go take am if this love na race I go run am i go run am i go run am i go run am if this love na book I go write am if this love na gif I go take am if this love na race I go run am i go run am i go run am i go run am eh eh eh tell her tell her na she I dey wait for ola ola ah ah ah na you I dey pray for make you come this side and come and feel this desire I'm not letting go until we walk down that altar see what you see what you see what you're doing see how you see how you see how you do it see what you see what you see what you do to me baby na see what you see what you see what you're doing see how you see how you see how you do it see what you see what you see what you do to me baby if this love na book I go write am if this love na gif I go take am if this love na race I go run am i go run am i go run am i go run am if this love na book I go write am if this love na gif I go take am if this love na race I go run am i go run am i go run am i go run am eh eh eh tell her tell her na she I dey wait for ola ola ah ah ah na you I dey pray for make you come this side and come and feel this desire I'm not letting go until we walk down that altar |
|
Сака...
Я буду там, о моя любовь
Я буду там, о моя любовь
Скажи им, что я иду за тобой
эй лала лала
Скажи им, что я иду за тобой, о
Скажи им, что я иду за тобой
О лала лала
Ооо, детка, я иду за тобой сейчас
Один танамана, два танамана
моя детка в порядке
Мне не нужен другой, нет, не другой
Я просто хочу свою девушку, настоящую девушку
посмотри, что она делает, хорошее отношение
очень красивая девушка, которая выглядит прекрасно
подними меня высоко, на высокие широты
Я просто хочу быть со своей девушкой, о девушка
скажи ей, скажи ей, что я жду ее
ола ола ах ах ах, я молюсь за тебя
пусть ты придешь сюда и почувствуешь это желание
Я не отпущу тебя, пока мы не сойдем с этого алтаря
Я хочу любить, я люблю тебя
давай любить, я выбираю доверять, я доверяю тебе
Ты моя любимая, моя любовь
Я отдаю свое сердце, я отдаю свою душу, я отдаю все
Давай пойдем, давай плыть по течению
Если эта любовь — книга, я напишу ее
Если эта любовь — подарок, я возьму ее
Если эта любовь — гонка, я пробегу ее
Я пробегу ее, я пробегу ее, я пробегу ее
Если эта любовь — книга, я напишу ее
Если эта любовь — подарок, я возьму ее
Если эта любовь — гонка, я пробегу ее
Я пробегу ее, я пробегу ее, я пробегу ее, э-э-э
Скажи ей, скажи ей, что я жду ее
Ола-ола-ах-ах-ах, я молюсь за тебя
Пусть ты придешь сюда и почувствуешь это желание
Я не отпущу тебя, пока мы не сойдем с этого алтаря
Смотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь
Смотри, как ты видишь, как ты видишь, как ты это делаешь
Смотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь со мной, детка
Смотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь
смотри, как ты видишь, как ты видишь, как ты это делаешь
смотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь со мной, детка
Если эта любовь — книга, я напишу её
Если эта любовь — гифка, я возьму её
Если эта любовь — гонка, я пробегу её
я пробегу её, я пробегу её, я пробегу её
Если эта любовь — книга, я напишу её
Если эта любовь — гифка, я возьму её
Если эта любовь — гонка, я пробегу её
я пробегу её, я пробегу её, я пробегу её, э-э-э
скажи ей, скажи ей, что я жду её
ола ола ах-ах-ах, я молюсь за тебя
заставлю тебя прийти сюда и почувствовать это желание
Я не отпущу тебя, пока мы не пройдём к этому алтарю
