Текст песни Sound Sultan - Ayo Odenu
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
Oh I wonder why you fail to see the This is the why I fail to smile when Fake with smile in my face but I know that It can't affect my life I fail to see the funny reason behind All these teeth you dey show me (Eh he he) Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu How come wen you no make am dem dey hate you (Don't know) Cuz wen uno make am dem dey pray make you make it Pray make you make it Pray make I make am Pray make uno make rеach me no be so Everyothеr person go dey which himself more than the next person dey wish himself Friends and family go wish you well When you don make am dey go witch you sef High above the sky The birds den dey fly oh Dem no dey jam themselves That e na lie oh lie oh lie oh lie oh lie oh Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu How come wen u no make am dem dey hate you oh (Don't know) Cuz wen uno make am dem dey pray make u make it Pray make you make it Pray make I make Pray make uno make reach me no be so Indomix Смотрите также:
Все тексты Sound Sultan >>> |
|
О, мне интересно, почему ты не увидишь
Вот почему я не могу улыбаться, когда
Подделка с улыбкой на лице, но я знаю, что
Это не может повлиять на мою жизнь
Я не вижу смешной причины
Все эти зубы, которые ты показываешь мне (а он он)
Ааааааа выиграл Фе Айо Айо Айо Одену
Ааааааа выиграл Фе Айо Айо Айо Одену
Почему ты не заставишь меня ненавидеть тебя (не знаю)
Потому что, когда я не заставил меня молиться, заставьте вас сделать это
Молитесь, заставьте вас сделать это
Молитесь, сделай меня
Молитесь, сделайте Uno, сделайте меня, не быть так
Каждый человек идет, что само по себе больше, чем следующий человек, Дей пожелает себе
Друзья и семья пожелаем вам
Когда ты не сделаешь, я иди, ты ведь ты Сеф
Высоко над небом
Птицы Дер Дей летят, о
Дем не джам сами
Это n na ложь, о, ложь, о, ложь, о, о, о, о, о, о
Ааааааа выиграл Фе Айо Айо Айо Одену
Ааааааа выиграл Фе Айо Айо Айо Одену
Почему ты не сделаешь, я ненавижу тебя, о, (не знаю)
Потому что, когда я не заставил меня молиться
Молитесь, заставьте вас сделать это
Молиться, сделай меня
Молитесь, сделайте Uno, сделайте меня, не будь так, чтобы быть так
Индомикс