Текст песни Victor AD - Left Pocket
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
|
It's Tspize beat It Victor AD na na na yeah Aih Spiritual Them still they ask of me o Them claim them no know me Them want to hear story They claim na dem holy I give them action film And now they run from coast to coast Make them find the post Abra oluwa we no dey boast aa All I need is love from you my fans If them like them say we razz Shey na God na em bring us out Their opinions no dey count Leave them make them write all sort of things and talk Say we no go make am brother Say I focus on making it As I go down on my knees and Pray Lord that billions I dey pray for Make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce Make e dey for my breast pocket e Lord that billions I dey pray for Make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce Make e dey for my breast pocket ee They no know how the story start And if they want it i take them to the start ee Back and forth they press restart Say i no go give them chance Make them go restart aim Them make we set to left to come this far One hit wonder wey don come this far One song 25 new countries If them claim them go school Make dem do the counting All I need is love from you my fans If them like them say we razz Shey na God na em bring us out Their opinions no dey count Leave them make them write all sort of things And talk say we no go make am brother Say I focus on making it As I go down on my knees and Pray Lord that billions I dey pray for Make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce Make e dey for my breast pocket e Lord that billions I dey pray for Make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce Make e dey for my breast pocket ee Said who God has bless no man can curse E no go bad if we look good of course Keep your circle small no let them cross Cause na you them go play if the journey pause Say oh no oh no You can't afford to go broke See them want us make we go slow But na private jet we go take go Lord that billions I dey pray for Make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce Make e dey for my breast pocket e Lord that billions I dey pray for Make e dey for my left pocket e I say that money for the Rolls Royce Make e dey for my breast pocket ee Mixing Xeeno Foster Смотрите также:
Все тексты Victor AD >>> |
|
Это бит Tspize
Это Виктор AD на на на да
Ай
Духовный
Они все еще спрашивают обо мне
Они утверждают, что не знают меня
Они хотят услышать историю
Они утверждают, что они святые
Я даю им боевик
И теперь они бегают с побережья на побережье
Пусть найдут пост
Абра олува, мы не хвастаемся
Все, что мне нужно, это любовь от вас, мои фанаты
Если им нравится говорить, что мы дерзкие
Разве это Бог вывел нас?
Их мнение не имеет значения
Пусть пишут всякую чушь и говорят
Скажи, что мы не добьемся успеха, брат
Скажи, что я сосредоточен на том, чтобы добиться успеха
Когда я становлюсь на колени и молюсь
Господи, за эти миллиарды я молюсь
Пусть они будут в моем левом кармане
Я говорю, что это деньги для Роллс-Ройса
Пусть они будут в моем нагрудном кармане
Господи, за эти миллиарды я молюсь
Пусть они будут в моем левом кармане
Я говорю, что это деньги для Роллс-Ройс
Пусть он будет у меня в нагрудном кармане
Они не знают, как началась эта история
И если они захотят, я отведу их к началу
Туда-сюда они нажимают кнопку перезапуска
Говорят, я не дам им шанса
Пусть они перезапустят цель
Пусть мы остановимся слева, чтобы зайти так далеко
Один хит, который зашел так далеко
Одна песня, 25 новых стран
Если они утверждают, что идут в школу
Пусть посчитают
Все, что мне нужно, это любовь от вас, мои фанаты
Если им нравится говорить, что мы хулиганы
Разве это Бог вывел нас?
Их мнение не имеет значения
Пусть пишут всякую ерунду
И говорят, что мы не добьемся успеха, брат
Говорят, я сосредоточен на том, чтобы добиться успеха
Когда я встаю на колени и молюсь
Господи, за эти миллиарды я молюсь
Пусть он будет у меня в левом кармане
Я говорю, что это деньги за Роллс-Ройс
Пусть он будет у меня в нагрудном кармане
Господи, за эти миллиарды я молиться за
Пусть деньги будут в моем левом кармане
Я говорю, что деньги нужны для Роллс-Ройса
Пусть деньги будут в моем нагрудном кармане
Кого Бог благословил, того человек не может проклясть
Все будет хорошо, если мы выглядим хорошо, конечно
Держи свой круг узким, не позволяй им переходить дорогу
Потому что это ты будешь играть, если путешествие остановится
Скажи: о нет, о нет
Ты не можешь позволить себе разориться
Смотри, они хотят, чтобы мы замедлились
Но мы полетим на частном самолете
Господи, я молюсь о миллиардах
Пусть деньги будут в моем левом кармане
Я говорю, что деньги нужны для Роллс-Ройса
Пусть деньги будут в моем нагрудном кармане
Господи, я молюсь о миллиардах
Пусть деньги будут в моем левом кармане
Я говорю, что деньги нужны для Роллс-Ройса
Пусть деньги будут в моем нагрудном кармане
Смешиваю Ксино Фостера
