Текст песни YG - Honestly
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
Sometimes E dey do me Make I call my mom call my Dad Make I tell them wetin Dey go through For my mind But I be man sha Gat to fight my battle The dream na to make them proud Gat to fight my battles Omo before I be Dey para wey my uncle No dey pick my call I don be person uncle now Them dey call I no dey pick their call Itu0027s not intentional Gat my problems too Shey be I gat solve my own Before I solve their problem too E no easy for anybody E no easy for any brolly E no easy for any aunty E no easy for any Uncle But when everywhere go wet E no go easy for any Konji Honestly I just wanna be rich like Roddy Honestly I just wanna be the king to their majesty Honestly Honestly Yeeh Honestly Honestly Honestly Honestly Honestly Honestly Yeah yeeh Honestly Honestly Honestly Yeah yeeh Honestly How about your loved ones How about your junior ones Wey Dey look up to you How about the family How about your people How about normal people For area wey Dey look up to you How about the people But base on senior brah I gats do one or two Sacrifice my last kobo for them Base on one or two Gat to make them happy for sure Base on one or two But them no know say senior brah Still Dey face one or two How I wan take lie for you For this kind matter E be truth I Dey yarn oh For this kind matter Na why I Dey pray to God Make money just yapa Make I no get another song again For this kind matter Please donu0027t leave me Holy Spirit Смотрите также:
Все тексты YG >>> |
|
Иногда я делаю меня
Заставь меня позвонить маме, позвонить моему отцу
Сделай я скажу им
Ветин Дей, пройдя мой разум
Но я будь человеком Ша
Гат, чтобы сражаться в моей битве
Мечта, чтобы заставить их гордиться
Гат, чтобы сражаться с битвами
Омо, прежде чем я стану Дей Пара Вей, мой дядя
Не позвони мне
Я сейчас не дядя
Их Дей зовут, я не могу звонить
ITU0027S не намеренно
Стаивай мои проблемы тоже
Shey Be я, я решаю свои собственные
Прежде чем я решу их проблему
E Не просто никому никому
E Не просто для любого брата
E Не просто для тетя
E Не просто для дядю
Но когда везде промокнуть
E no o go expe on konji
Честно
Я просто хочу быть богатым, как Родди
Честно
Я просто хочу быть королем их величества
Честно
Честно
Да
Честно
Честно
Честно
Честно
Честно
Честно
Да, да
Честно
Честно
Честно
Да, да
Честно
Как насчет ваших близких
Как насчет ваших младших
Вей Дей смотрит на тебя
Как насчет семьи
Как насчет ваших людей
Как насчет нормальных людей
На область Вей Дей смотрит на тебя
Как насчет людей
Но база на старшем брате
Я делаю один или два
Пожертвовать моим последним кобо за них
База на одном или двух
Гат, чтобы сделать их счастливыми наверняка
База на одном или двух
Но они не знают, скажем, старший брах
Все еще Дей сталкивается с одним или двумя
Как я буду взять за тобой ложь
По этому поводу
E, правда, я dey yarn oh
По этому поводу
На, почему я молюсь Богу
Заработать деньги только япа
Сделай я снова не получу другую песню
По этому поводу
Пожалуйста, Donu0027t, оставьте мне Святой Дух